album cover
Another Day
13,516
Music
Another Day was released on January 31, 2025 by Azuri as a part of the album Synergy - EP
album cover
Release DateJanuary 31, 2025
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
BoyPee
BoyPee
Performer
Brown Joel
Brown Joel
Performer
Hyce
Hyce
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Ernest Favor Ekah
Ernest Favor Ekah
Songwriter
Favour Agubosim Brown
Favour Agubosim Brown
Songwriter
Sopuru Precious Odunze
Sopuru Precious Odunze
Songwriter

Lyrics

[Verse 1]
My pepperline
Your kilishi pepper me for body
Other girls dey turn jealousy
For your body wey I kolobi, oooo
Ebelebe ya o
This your body fit to make man yawa o
When you pass with the way you dey shake nyash
When I dey depressed your bum bum gimme vibes
[PreChorus]
Bojo ba rọ, boorun ba yọ
I don thief person pikin gbọmọgbọmọ, eh
The girl fine I no fit lock up
Shawty hold my heart and soul even down palour
Arẹwa Dumebi
Ka jọ ma lọ Paris
I fit to spend all my money
Just want make you notice me
[Chorus]
Ahn ahnnnn
Ahhnn
I wan see my baby, I no fit wait another day
Ahn ahnnnn
Ahhnn
I wan see my baby, I no fit wait another day
[Verse 2]
F**k the Romeo my Julie
Say na only you I need
Even on my darkest times you're my light bebe
Na only you I see
'Cause I miss you
But the distance na issue
I go take next flight, I go fly to your place
Make I come see you bebe, eh
And I want you, I go pick table for two
'Cause you're my all in one
You are my all in one, all in one o
[PreChorus]
Bojo ba rọ, boorun ba yọ
I don thief person pikin gbọmọgbọmọ, eh
The girl fine I no fit lock up
Shawty hold my heart and soul even down palour
Arẹwa Dumebi
Ka jọ ma lọ Paris
I fit to spend all my money
Just want make you notice me
[Chorus]
Ahn ahnnnn
Ahhnn
I wan see my baby, I no fit wait another day
Ahn ahnnnn
Ahhnn
I wan see my baby, I no fit wait another day
[Outro]
Ahhnn
I wan see my baby, I no fit wait another day
Ahhnn
I wan see my baby, I no fit wait another day
Written by: Ernest Favor Ekah, Favour Agubosim Brown, Sopuru Precious Odunze
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...