Lyrics

Classical boy Snap me fine cinemato Sermakaburi Yasso Me I want no lies from you my baby boo Ohema tell me say She want nothing but the truth (Ju) So many things Dey for my mind I want to do to you If I tell you girl you fit to run away I no want make you run Away (oloun!) E be things E be things (yea) Wetin be this (ohhh) If I no lie how you won take believe Who tell you say (say) We no fit do Must everything be about relationship I like what I see (oohh) Capture my eyes (yea) Shey we fit have some fun tonight? Make I tell you wetin Dey my mind baby Okay I won doh Like 5 rounds Your back e dey enter my eye I won doh I no lie I won doh doh doh You say make I no lie I no lie I won doh Your back e Dey enter my eye I won doh doh doh Lobani taniyen thermometer Mo sa speedometer mo ja Kilode kilode baba yen toni gbe kolemtal sori Bami wa bata mi Baba yen san lori But na you wey dey burst my bololo I know your Pman na sojo But na you wey I wan dey doh doh doh Sisi Uloma Jowo baby do normal I wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser Ah ah ah ah ahn Uloma Jowo baby do normal Wan commot your Tu T'appelle your bra and trouser Okay I won doh Like 5 rounds Your back e dey enter my eye I won doh I no lie I won doh doh doh You say make I no lie I no lie I won doh Your back e Dey enter my eye I won doh doh doh
Writer(s): Tolulope Ajayi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out