Music Video
Music Video
Credits
PERFORMING ARTISTS
Shatta Wale
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PAD
Producer
Lyrics
[Intro]
As dem dey race, make dem no crush o
Shatta Movement yeah
Aagbe moko bi
Will you keep quiet
Before me ago talk o
I want some space inna di room
Will you keep quiet
[Verse 1]
No be you people wey turn me to Satan
Your laboratory look dey Ga
No be you people sabotage Becca
Because she give me feature
Now see me pon MTV
I no dey even sell 10 CD
I no go beg nobody say nominate me
Only Jah do it free
I tell you say you for stop this yawa
Macho your brain ei talk big gaba
For your brains we go cross that border
If e be metal we show metal
[Chorus]
Are you a bushmeat?
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
[Verse 2]
No be today you people say Shatta Wale dey craze
No be today you people say I no dey fi drop hits
Dem try to bring me down
Try to take my crown
Me ano dey frown
Everyday they see I dey laugh
Money pon my pool I dey bath
Blessings dem say brag
No be demma fault o dem no know God
Dem frustrate with the whole shock
Never know today ago hold block
Don't forget say I be the man for the show
Me say moko hoo, no Wale no show
[Chorus]
Are you a bushmeat?
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
[Verse 3]
No be you people wey turn me to Satan
Your laboratory look dey Ga
No be you people sabotage Becca
Because she give me feature
Now see me pon MTV
I no dey even sell 10 CD
I no go beg nobody say nominate me
Only Jah do it free
I tell you say you for stop this yawa
Macho your brain ei talk big gaba
For your brains we go cross that border
If e be metal we show metal
[Chorus]
Are you a bushmeat?
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Wɔn gbe moko bi, wɔn gbe moko bi
Written by: Charles Nii Armah Mensah


