album cover
No Surrender
289
Worldwide
No Surrender was released on December 2, 2022 by Azuri as a part of the album Bad Meets Evil - EP
album cover
Release DateDecember 2, 2022
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
6uff
6uff
Performer
Rezman
Rezman
Performer
COMPOSITION & LYRICS
6uff
6uff
Composer
Daniel Diribe
Daniel Diribe
Songwriter
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Songwriter

Lyrics

See I swear to God
Dem no fit kill my energy
Talk less of my melody
More ice for my hennessy
So Adios to my enemies
No surrender no retreat
Many tears my eyes don bleed
Been ready for the hell of it
Hell of it oh
So make dem sound all the alarm
Cuz Badman dey around
Give dem gbedu wey dey para o
Baba na baba o
So make dem sound all the alarm
Cuz Badman dey around
Give dem gbedu wey dey para o
Baba na baba o
As I dey count all my money
I Dey count my blessing
As you dey spend your money
Make you try to invest it
I take all the classes
Cos life is a lesson
I no dey wear jersey
I be balling like messi
On god god
Cos I be moving in a droptop
With bad girl in a crop top
Swear badman no go fall fall
Cos they praying
Make I drop from the top top top
Na so we go ball ball ball
And we no go stop stop stop
Rise to the top top top
That's where we belong long long
So we go pop Champagne
Till I get migraine
I'm sick off the money
But I can't complain (can't complain ohh)
Cos I woke up in a new Bugatti
See I swear to God
Dem no fit kill my energy
Talk less of my melody
More ice for my hennessy
So adios to my enemies
No surrender no retreat
Many tears my eyes don bleed
Been ready for the hell of it
Hell of it oh
So make dem sound all the alarm
Cuz Badman dey around
Give dem gbedu wey dey para o
Baba na baba o
So make dem sound all the alarm
Cuz Badman dey around
Give dem gbedu wey dey para o
Baba na baba o
I pray for more blessings and dollars
Enemies dey for my radar
I keep dem closer but I'm far ar ar
Far ar ar far ar ar ar ar ar ar
Like Michael Jackson you know I'm bad
And you can put your money on that
And all this fakers love
I think I've had enough
We overtaking all of our peers
Oh nuh nuh nuh
Life e no be two omo na yolo
Me I dey my lane I'm moving solo
Pretty looking girls inna me condo
Oh oh oh
See I swear to God
Dem no fit kill my energy
Talk less of my melody
More ice for my hennessy
So Adios to my enemies
No surrender no retreat
Many tears my eyes don bleed
Been ready for the hell of it
Hell of it oh
So make dem sound all the alarm
Cuz Badman dey around
Give dem gbedu wey dey para o
Baba na baba o
So make dem sound all the alarm
Cuz Badman dey around
Give dem gbedu wey dey para o
Written by: 6uff, Daniel Diribe, Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...