album cover
Salt
album cover
00:00
00:05
00:25
00:35
00:40
00:55
01:15
01:20
01:25
02:05
02:15
02:35
00:00
02:38
Past 7 Days
Salt was discovered most frequently at around 1 minutes and 15 seconds into the song during the past week

Lyrics

Blvck sheep for life
Blvck sheep forever
Is gaju till we kpeme
Antiworld gangsters. G records
you get me. Odumodublvck
Iron
I hear say dem wan fall me
Na me jail men
Abeg make dem no blame them
Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run
Try me
All of una no go fit obtain me
Try me
i believe my morale no go fail me
Try me
that thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me
Chop press up like Cerelac
Me my goons we dey play fifa
We dey share update
We dey minister
Eye don red like Miranda
Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run
Ogbono
Na me draw them
Potor potor
Into the mud
Belly of the beast
Na me bless the feast
OGBENI I don’t need a priest
For the blood of my enemies Na me dey lead
Hip hop amenities
I be king
Skeppy wizzy david
Odogwu
Kala! Upon everything you did
I hear say dem wan fall me (fools)
Na me Jail men
Abeg make dem no blame them
Who dey their door na me now
Who break the law na him
I posted up with ****
I beat all of them for street
Ezege paid a couple millis
I could kill for less
Make him just tell me Kala do it
Na namix way go tame them
Everything she tell me now I be like Shakespeare
Life e too sweet like ogbono
E fit still taste like salt salt salt
We live in a wicked world world world
Tomorrow fit be your turn turn turn
As you dey sleep trouble for your door
You no know as e take sup sup sup
You realize say e tough tough tough
Either you fight or you run run run
Try me
all of una no go fit obtain me
Try me
i believe my morale no go fail me
Try me
that thing wey you owe
You must to pay me
Try me
Oluwa dey my back you no fit near me
Iron
Clear road!
Written by: Okwudili Okoli, Tochukwu Ojogwu

Loading...