album cover
I Need
187
Music
I Need was released on December 2, 2022 by Azuri as a part of the album Bad Meets Evil - EP
album cover
Release DateDecember 2, 2022
LabelAzuri
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
6uff
6uff
Performer
Rezman
Rezman
Performer
COMPOSITION & LYRICS
6uff
6uff
Composer
Daniel Diribe
Daniel Diribe
Songwriter
Okwudili Okoli
Okwudili Okoli
Songwriter

Lyrics

Yeah
I no fit cap
Cos wetin dey my mind na many things
Mix my kolaqalagbo with hennessy
Gimme more, fill the cup
Till e don dey spill
Temperature, heart rate
Mehn e don dey speed
See the pain in my skin
Mehn e don dey bleed
Cos Too many breakfast wey I don dey eat
So I lock my heart throw away the key
But She say she go show me true love
I say lemme see
Dem dey ask am
Why she wan dey
Roll with a gangster a rascal
Don't you know that man is not a nice guy
The last time wey I show your place
Them no like am
They even talked shit
Bout my tattoos them dey bash am
But me no send that thing
Leave that thing
Right here just drop that thing
Like how you spin am well like dj 4kerty
When I flow na soundgasm
Fit lead to orgasm
Egbe!
Say they wan throw we shit
I say back to sender
Odo i go be your defender
No retreat and no surrender
Be there any day any weather
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Say they wan throw we shit
I say back to sender
Odo i go be your defender
No retreat and no surrender
Be there any day any weather
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Bad girls dem tell me say
Dey just love my style
How I vibe
How I swag
But none of them go fit change my mind
My mind
Omo you dey hit me like jazz
She got me and I got her back
Only she dey do me right
For a longtime we riding
I'll be your Bonnie and your my clyde
I wan be with you no kala
Other boys dem just dey para
E no mean nothing at all
And she likes to sing my song
Odo you dey tonono
Me and you go dey all night long
Me and you go dey all night long
Me and you go dey all night long
Say they wan throw we shit
I say back to sender
Odo i go be your defender
No retreat and no surrender
Be there any day any weather
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Say they wan throw we shit
I say back to sender
Odo i go be your defender
No retreat and no surrender
Be there any day any weather
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Cos you're the one I need
I don't wanna leave
Throw we shit I say back to sender
Throw we shit I say back to sender
Throw we shit I say back to sender
Throw we shit I say back to sender
Written by: 6uff, Daniel Diribe, Okwudili Okoli
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...