album cover
Little Things
105
Music
Little Things was released on March 8, 2024 by Azuri as a part of the album Lost But Found
album cover
Release DateMarch 8, 2024
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM103

Credits

PERFORMING ARTISTS
Auxiee
Auxiee
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Auxiee
Auxiee
Songwriter
Nwabuezs Joel Ugochukwu Okpe
Nwabuezs Joel Ugochukwu Okpe
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
FuntzSound
FuntzSound
Producer
Kecyjoe
Kecyjoe
Producer

Lyrics

Kecyjoe mix
Oh ahh
Ahh ahhh
......
Favorite boy ViBB on the beat
Yes been on my own
I dey create all this cheese for my street with my ginger
You wasting my time?
make u tell me I nogo pull no trigger ah
Wetyn be that felony wey u talk about wey me self
Never see na
Never see na
Keep chasing that funds
na the love language wey me sef
I fancy ahh
I’ve been on my own
I don kolo goo
Music heal my soul
With little things I know
I’ve been on my own
I don kolo goo
Music heal my soul
With little things I know
Little things e dey carry man go away
Carry man go away
E dey carry man go away
Omor e dey carry man go away
Little thinkings dey make man to go astray
Make man to go astray
E dey make man to go astray
Omor e dey make man to go astray
“This is Fire”
Many say na street ginger
Say u no fit do more than you know
Tell me say u no wan fancy this your soul
Many bad things wey u don involve yet no light
Shebi u wan Beamer
U ghats push am
You ghats ginger
You go feel am
Steady think am
You go push am
Yet Omor
because
I’ve been on my own
I don kolo goo
Music heal my soul
With little things I know
I’ve been on my own
I don kolo goo
Music heal my soul
With little things I know
Little things e dey carry man go away
Carry man go away
E dey carry man go away
Omor e dey carry man go away
Little thinkings dey make man to go astray
Make man to go astray
E dey make man to go astray
Omor e dey make man to go astray
Written by: Auxiee, Nwabuezs Joel Ugochukwu Okpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...