album cover
Godfather
61
Music
Godfather was released on August 28, 2024 by Azuri as a part of the album Ike Anobi
album cover
Release DateAugust 28, 2024
LabelAzuri
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Lyrics

Breazy
I be that same boy wey you look down nigbayẹ́n o
And dem say I Dey para ti mio ti bẹ́rẹ́ o
Many gbẹ́du bỌku for here
If you no like me yoo ba furỌ iya ẹ́
Small leg big leg
Every shoes get e own size o
For the past few years for my country
Everything Dey one kind o
ỌmỌ ajilete ni mi
Kin to de bi you go know I don try o
Woni ta ni God father rẹ́
Baba isalẹ́
Ibo lo ma nsun gon to ba di alẹ́
ỌmỌ tio ba Ṣe Ọlẹ́
Owun lo ma jare iyẹ́n to ba di alẹ́
Woni ta ni God father rẹ́
Baba isalẹ́
Ibo lo ma nsun gon to ba di alẹ́
ỌmỌ tio ba Ṣe Ọlẹ́
Owun lo ma jare iyẹ́n to ba di alẹ́
Woni ta ni God father rẹ́
Baba isalẹ́
Ibo lo ma nsun gon to ba di alẹ́
ỌmỌ tio ba Ṣe Ọlẹ́
Owun lo ma jare iyẹ́n to ba di alẹ́
Man you got to work
Before you go see ṢIṢI
Cause nobody go just pity
I be that victim
Man of integrity
I go win I go succeed with everything
See my premises
I've been chasing this dream since my primary 6
And I'm so confident
Many people know me for my resident
Playing like a king I be osimehn
Getting compliments from the president
Man I'm so competent
Them know me for internet
If I want to talk to you I go speak direct
Me I no be that guy wey go fit silent
I go shout everywhere dem go hear talent
I came with a pressure
Put them on a tension
I came with intention
Nobody fit to mention
Woni ta ni God father rẹ́
Baba isalẹ́
Ibo lo ma nsun gon to ba di alẹ́
ỌmỌ tio ba Ṣe Ọlẹ́
Owun lo ma jare iyẹ́n to ba di alẹ́
Woni ta ni God father rẹ́
Baba isalẹ́
Ibo lo ma nsun gon to ba di alẹ́
ỌmỌ tio ba Ṣe Ọlẹ́
Owun lo ma jare iyẹ́n to ba di alẹ́
Written by: Idris Ike Anabi Isiaq
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...