album cover
Koje
3
Afro-Beat
Koje was released on June 6, 2025 by Whale Treasure as a part of the album FEMELA, Vol. 1
album cover
Release DateJune 6, 2025
LabelWhale Treasure
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM65

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Whale Femela
Whale Femela
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olatunji Omobowale Opeyemi
Olatunji Omobowale Opeyemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
afrostiqs
afrostiqs
Producer

Lyrics

Shayo everyday
Burst my ear
Give dem wetin go
Burst una head
Bad man never blow
Chance ahead
Hmm hmm
Esa loma je
Owon temi jijo
Koje
If you like dance
Awiloko se
Chase man fit be
Lotto se
Gangan ologbon loma get
Cold outside
I no fit to follow
Ire temi mode tun toro
So I gat to hustle everyday
Ko'lorun je ka rise
Enemies ama leke won
Seba fun emperor
Wishing that we forget
All the days wey rough
So we can forget
All the pains tolo
The matter long
Make dem no talk
You go like puff
No be cigar
If you wan dey vex
Make you sit down
Joromi joro
Pray for better days
Pray for no sorrow
You go like puff
No be cigar
If you wan dey vex
Make you sit down
Joromi joro
Pray for better days
Pray for no sorrow
Normally everyday
Taba dawa
We cruise all night
Smoking zaza
You know oju eni ari to
Tell me something I fit do
So mo base mi soro
And I look up to God
Olorun ni
Kode seniyan kan kan
Mode leba eniyan so
O'n tami o'n romi
Alara loma mo
Cold outside
I no fit to follow
Ire temi mode tun toro
So I gat to hustle everyday
Ko'lorun je ka rise
Enemies ama leke won
Seba fun emperor
Wishing that we forget
All the days wey rough
So we can forget
All the pains tolo
The matter long
Make dem no talk
You go like puff
No be cigar
If you wan dey vex
Make you sit down
Joromi joro
Pray for better days
Pray for no sorrow
You go like puff
No be cigar
If you wan dey vex
Make you sit down
Joromi joro
Pray for better days
Pray for no sorrow
Issa banger
Written by: Olatunji Omobowale Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...