album cover
Pause & Mere
1
Afro-Beat
Pause & Mere was released on July 4, 2026 by Whale Treasure as a part of the album The Run - EP
album cover
Release DateJuly 4, 2026
LabelWhale Treasure
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Whale Femela
Whale Femela
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Olatunji Omobowale Opeyemi
Olatunji Omobowale Opeyemi
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
AppleOgs
AppleOgs
Producer

Lyrics

Come from saggy, some people know me
Some people say manythings even my homie
Some people think say dem know all my story
Some people go see me win talk this story
First, I promise, can't see roaming
Can't never never take it, what's not for me
Can never know what's next or what's coming
You can't never stop my shine, omo mo ni roni
Fire wey dey burn no fit quench shomo
Won ba eni je, won tun ba eni show love
Look your circle tell me where you go wrong
Sometimes life be like magic, so rough
Fire wey dey burn no fit quench shomo
And I no go dull no go wait on no one
This kind life no beans, so rum
Many dey alive wey don already go lost
Pause and mere, pause no dey wait
Pause observe it, but no dey race
Look here dele, man no dey hate
First I pray and God show me way
Pause and mere, pause no dey wait
Pause observe it, but no dey race
Look here dele, man no dey hate
First I pray and God show me way
No one, No man, go be like omar
Wetin cause ham, money go sort ham
Alubarika nimo toro
Stand up on my feet, I see say I tall
I no come life late, me I come right
I just dey mydey, face my trauma
So I gat to change all my commas
Me and life five&six na war
Who dey shout, wo dey pariwo
Agbon tolo mi nu ko pariwo
I can't shout, I can't talk, so carry go
Waka south, Waka west, so how we go
All over won de magbo
Woni agbo todun, woni ojo pito
E go set, e go set o, maduro
Important Important o, now you know
Pause and mere, pause no dey wait
Pause observe it, but no dey race
Look here dele, man no dey hate
First I pray and God show me way
Pause and mere, pause no dey wait
Pause observe it, but no dey race
Look here dele, man no dey hate
First I pray and God show me way
Written by: Olatunji Omobowale Opeyemi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...