album cover
dlvr
album cover
00:00
00:15
00:30
00:40
00:50
01:00
01:10
01:30
01:45
01:55
02:15
00:00
02:33
Past 7 Days
dlvr was discovered most frequently at around 1 minutes and 30 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Verse 1]
Gbe mi de'bẹ my shawdy
Trust me na me and you she say "Timmy ma tan mi"
Hmm ah, ah, if I stain wa fọ mi
Babe no dey take me joke she like to do me corny
Gba-gba gbahun, ori mi wa n kanrin
[PreChorus]
Baby ma ma ṣe bayẹn o ti poṣu mẹta
Man no go sungbajẹ body ṣa lo matter (Body ṣa lo matter)
Even e no dey dunmọ mi mi o ṣe back to sender
Water water mi, Aquafina
O ṣe gan-an no go too far
[Chorus]
The babe no be Gokada but she dey deliver
When she call I go pack my shoes say I go see una later (I go see una later)
If she try make she run from me I swear I go chase am
Color color me power rangers
Tolani mi wey get danger, ah
[Bridge]
Girl I dey for you baby
When you need me I’m available
She dey show me ads oh ah
When she de put my songs on replay
[Verse 2]
I’m a fucking baller
I don find my gem
Yeah she no want no money
And me I thank God for her
Wahala no go know you my girl
Hmmm, when I miss you I de do silly things
When I miss you I de do silly things
Just dey put my song on replay
I honor you more than gold (Nasɛ ɛgye ta)
Uh uh uh (Mm mm, manhyɛ da)
Mm mm mm, come ride with me
Wonti makɔfa asɛm aba oo
[PreChorus]
Baby ma ma ṣe bayẹn o ti poṣu mẹta (Ti poṣu mẹta)
Man no go sungbajẹ body ṣa lo matter (Body ṣa lo matter)
Even e no dey dunmọ mi mi o ṣe back to sender
Water water mi, Aquafina
O ṣe gan-an no go too far
[Chorus]
The babe no be Gokada but she dey deliver (She dey deliver)
When she call I go pack my shoes say I go see una later (I go see una later)
If she try make she run from me I swear I go chase am
Color color me power rangers
Tolani mi wey get danger, ah
[Outro]
Girl I dey for you baby
When you need me I'm available
She dey show me ads oh ah
When she de put my songs on replay
Written by: Nathaniel Lasmid Owusu, Timileyin Sulaimon
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...