album cover
NO SLEEP
42
Afro-Beat
NO SLEEP was released on December 18, 2024 by Songdis Ltd as a part of the album No Sleep/Para - Single
album cover
Release DateDecember 18, 2024
LabelSongdis Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emmybrown
Emmybrown
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Odume Emmanuel Oroghene
Odume Emmanuel Oroghene
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Emmybrown
Emmybrown
Producer
Zeeksounds
Zeeksounds
Producer

Lyrics

3 am up in the studio making bangers
For the race I Dey lace my shoes and tie my Sandals
Make i paint you a picture gan wa fu mi ni Canvas
Oya what's the agenda
Shey You know my shit too standard
And anytime my phone is ringing na the money Calling me
Cus Na the ginger wey almighty Jah install in me
If dem like dem talk my **** I don't give a shit
I stay on my p
My Success guarantee
No sleep
Tell me how a **** wan sleep oh no
So deep
My passion for the grind so deep you know
My light shine pass nepa
And I'm moving Backward never
I keep pushing on, you know I keep pushing on
No sleep
Tell me how a **** wan sleep oh no
So deep
My passion for the grind so deep you know
My light shine pass nepa
And I'm moving Backward never
I keep pushing on, you know I keep pushing on
Now Biggie money
I'm counting
No shalaye no shouting
Call all the kele let's party
No be salary na the ballery yeah
And all my people dem dem know
Na my jam dem dey play for the radio
Na my music concern me
Nai dey put food on top my dining
No sleep
Tell me how a **** wan sleep oh no
So deep
My passion for the grind so deep you know
My light shine pass nepa
And I'm moving Backward never
I keep pushing on, you know I keep pushing on
No sleep
Tell me how a **** wan sleep oh no
So deep
My passion for the grind so deep you know
My light shine pass nepa
And I'm moving Backward never
I keep pushing on, you know I keep pushing on
Written by: Odume Emmanuel Oroghene
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...