album cover
NYD
Afro-Beat
NYD was released on July 30, 2026 by Songdis Ltd as a part of the album NYD - Single
album cover
Release DateJuly 30, 2026
LabelSongdis Ltd
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Credits

PERFORMING ARTISTS
Emmybrown
Emmybrown
Lead Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Odume Emmanuel
Odume Emmanuel
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zeeksounds
Zeeksounds
Producer

Lyrics

So many things I Dey see wey wan dey make me Dey lose my mind
But I Dey cast and bind
Cast and bind Holy ghost fire
Whole lotta things wey Dey make me Dey wan give up
But I keep my chin up
I go climb till I reach the top
Even if my hands feel sore
Ah ah iii ahh
Deep in my soul I feel am
I no fit to conceal am
Mama Dey pray
Papa Dey call Oghene
Ahh ahh iii ahh
All of the pain I feel am
All of the shame I kill am
I no fit stop
Am’a keep pushing on
Omo I’m not yet done
Not yet done For wia
Omo I’m not yet done
Not yet done For wia
Omo I’m not yet done
Not yet done For wia
Omo I’m not yet done
Not yet done For wia
I’m not yet done
The fire dey burn
Push past limits
Rain or storm
Enemies come I Dey spray my gun
I no Dey gree cus my head coconut
Dem wan dey play me like poker
They Tryna delay my lavida loca
Dem wan dey tie me down make I no go far
They tryna make all my shots go dey nack bar
But I get God’s grace
All of my days
I keep on pushing my dream I chase
Gonna keep flying till I enter space
Ain’t no motherfucker wey go take my space
I’m here to stay
Legendary
Wetin I dey build na legacy
No try me ko ma se lomi
No go try me ko ma se Lomi
Omo I’m not yet done
Not yet done not yet done For wia
Omo I’m not yet done
Not yet done not yet done For wia
Omo I’m not yet done
Not yet done not yet done For wia
Omo I’m not yet done
Not yet done not yet done For wia
Written by: Odume Emmanuel
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...