album cover
Talk Nice
27
Afro-Beat
Talk Nice was released on June 27, 2025 by MovieBrothas as a part of the album Kitchen No Dey Lie - EP
album cover
Release DateJune 27, 2025
LabelMovieBrothas
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Music Video

Music Video

Lyrics

Babygirl lemme talk to you nice
Tell you once
But I won't tell you twice
When we done
This go want me for life
Once you enter
No leaving the vibe
Are you feeling alright
How you feeling tonight
This you waist ya e fine
Nogo lie
This e face anysi no decline
Anysi you want ride I'll provide
You want ride I'll provide
Look
GMG na e dey with me
Boku babe just wann marry we
Tell me whosi they wann carry me
Rary lifestyle don dey carry we
See we no carry come but we dey carry go
We dey spend money like say no tomorrow
Make dem go checc the score we no fit carry last
We disturbing their speakers giving bacc to bacc
See as the fine girls dey dance to my makossa
Nigbati orin de won ma jo dada
Feel the rhythm and bass for your medulla
If no be money talks make you leave grammar
Salone to Naija na we bo no be lie
Owo ni koko life no be beans and rice
Mo joko sinu audi porsche ati hummer
Lau lau spending pounds ati dollar
Olololo
Wine am den go down
Olololo
Wine am den go down
Olololo
Wine am den go down
Olololo
Wine am den go down
See the girl dem yakpa when we step for the club
She tempted
She tempted
She tempted to touch
Plenty bottles for section we came to turn up
She tempted
She tempted
But baby no rush
I wanna bend you like benz
Je ka jaiye you can bring your friends
Big bunda she play for bundesliga
Smoking on ganja smoking on sativa
You can bring ya friend
(you can bring your friends)
Tell you padi dem
(tell your padi dem)
If you dey with me
You know di party node end
See the party no dey end
See the money we dey spend
We dey chop life like hibachi
Fine fine girls wa ba mi faaji
(wa jaiye lor)
Olololo
(that's nice)
Wine am den go down
(just dance)
Olololo
(here we go)
Wine am den go down
(ladies)
Olololo
(say say)
Wine am den go down
Olololo
(you no go dance?)
Wine am den go down
Written by: Daniel Ezeh, MOHAMED KOSSAY
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...