album cover
Tycoon
16
Music
Tycoon was released on November 17, 2022 by LORD B, Distributed by Access Granted as a part of the album Koseni
album cover
AlbumKoseni
Release DateNovember 17, 2022
LabelLORD B, Distributed by Access Granted
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Lord B
Lord B
Performer
Timilehin Adeoye
Timilehin Adeoye
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Timilehin Adeoye
Timilehin Adeoye
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Lord B
Lord B
Executive Producer

Lyrics

Have you you seen the music lately
Tell me sey you no dey see the changes
Some will tell me there’s no way I’m failing
Some will tell me there’s no way, I’ll make it
dem love me cause I’m a real Tycoon
And I no dey show my wound
Many stand I still dey move
Too many **** spoil my mood
Many friends of your friends
Wanna know how you do so good
Dem wanna know how ya move
Not many care about your move
Dem just wan hop with the crew
But it’s okay, it’s alright
Me no go smile with nobody wey no send me
And I go try to dey ginger walahi
And I go try to dey face who dey send me
Please no dey stress me
Shae you dey see as the boy dey carry the mic just dey play
Cause na the way I do my thing
I no dey follow na shame
I no dey fear person face
E don dey do am again
Boy don dey do am again
dem love me cause I’m a real Tycoon
And I no dey show my wound
Many stand I still dey move
Too many **** spoil my mood
dem love me cause I’m a real Tycoon
And I no dey show my wound
Many **** spoil my mood
Why come dey spoil my mood, spoil my mood
I go dey ginger you
Why you come dey spoil my mood.
Written by: Timilehin Adeoye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...