album cover
Joy
4
World
Joy was released on June 30, 2025 by 3775438 Records DK as a part of the album Welcome To Alajo
album cover
Release DateJune 30, 2025
Label3775438 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
Karry Gad
Karry Gad
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bernard Addo Biney
Bernard Addo Biney
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
PaeBeatz
PaeBeatz
Engineer
CundalyniBeatz
CundalyniBeatz
Engineer

Lyrics

Yeyeeee yeye
To all mi Pretty gyal dem
I never go dey fight you
Me ano be abraham nah go sacrifice you
Nuffa di gyal dem dey but me adey like you
I will do everything possible cus I just wanna find you
Just wanna find you
Come near me
Near me
Babe make you never fear me
Fear me
Anything you wan make I know tell me
Even if I wrong you spare me
Come near me
Near me
Babe make you never fear me
Fear me
Anything you wan make I know tell me
Even if I wrong you spare me
Come near me
Near me
Babe make you never fear me
Fear me
Anything you wan make I know tell me
And even if I wrong you spare me
Odoyewu eee
Ebe the skills you dey gimme everyday wey dey boss my brain o
We Dey boss my brain o
Mese odoyewu eee
Ebe the cheese you dey gimme everyday wey dey boss my brain o
We Dey boss my brain
Edey gimme migraine
Mi see ah one gyal pon ah road and mi ask what's her she ah say demma call her Patricia ahh
And mi ask where she come from
She ah come from Ghana not Tunisia
So many girls but you badder than
Woman your body too sweet and you sweeter than
Anytime you dey around me
Mi feel like it's ah fasting
Ramadan
Ebe you wey dey gimme joy
Me I want to be your boy
Anytime wey another man touch you ebe like say adey wan destroy
You wey dey gimme joy
I want to be your boy
Anytime wey another man touch you ebe like say adey wan destroy
Odoyewu eee
Ebe the skills you dey gimme everyday wey dey boss my brain o
We Dey boss my brain o
Mese odoyewu eee
Ebe the cheese you dey gimme everyday wey dey boss my brain o
We Dey boss my brain
Edey gimme migraine
Odoyewu eee
Ebe the skills you dey gimme everyday wey dey boss my brain o
We Dey boss my brain o
Mese odoyewu eee
Ebe the cheese you dey gimme everyday wey dey boss my brain o
We Dey boss my brain
Edey gimme migraine
Written by: Bernard Addo Biney
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...