album cover
Inside Sweet
8
World
Inside Sweet was released on June 30, 2025 by 3775438 Records DK as a part of the album Welcome To Alajo
album cover
Release DateJune 30, 2025
Label3775438 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM117

Credits

PERFORMING ARTISTS
Karry Gad
Karry Gad
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Bernard Addo Biney
Bernard Addo Biney
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
CundalyniBeatz
CundalyniBeatz
Engineer

Lyrics

Eno be everything we dey see we dey talk am
Don't talk plenty watch am
Alajo boy wey ano dey give them gaba if eno be dierr forget am
We dey run every program
Anything we dey want we buy am
Na dem dey want am
Ebe so norrr we go give am
Give am
We Dey party everyday
Bad energy far away
We nah wan no delay
We nah wan no delay
No way
We Dey party everyday
Bad energy far away
We nah wan no delay
We nah wan no delay
No way
Shebi you dey feel am
Shebi you dey love how we do am
Shebi you dey like am
So you for know say inside sweet o
Shebi you dey feel am
Wey you dey love how we do am
Shebi you dey like am
So you for know say inside sweet o
Stand pon your feet
Dance to the beat
Turn up the whole party
When di big boys come dem pull up inna Bugatti
When di money don enter
Edey make I go kolomental
We Dey spoil places
We Dey spoil corners
We Dey spoil every center
Ahhhh
Zingele
Amalaa mp3 dede
You for make them know
You for let them know
Sika 3mp3 dede
Ahhhh
Zingele
Amalaa mp3 dede
You for make them know
You for let them know
Sika 3mp3 dede
We Dey party everyday
Bad energy far away
We nah wan no delay
We nah wan no delay
No way
We Dey party everyday
Bad energy far away
We nah wan no delay
We nah wan no delay
No way
Shebi you dey feel am
Shebi you dey love how we do am
Shebi you dey like am
So you for know say inside sweet o
Shebi you dey feel am
Wey you dey love how we do am
Shebi you dey like am
So you for know say inside sweet o
Shebi you dey feel am
Shebi you dey love how we do am
Shebi you dey like am
So you for know say inside sweet o
Written by: Bernard Addo Biney
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...