album cover
Osanle
1,249
Hip-Hop/Rap
Osanle was released on July 30, 2025 by Wav Factory as a part of the album Standing On BIZ₦£$$ - EP
album cover
Release DateJuly 30, 2025
LabelWav Factory
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM75

Lyrics

(Its Big Mo what you sayin' boy)
Osanle
Had to hustle hard to find my way
Tori ko sowo n le
Mo dupe olouhn tori ba mi se
Cos now I'm getting breadi
And the money don Dey steady olouhn
Ain't nothing you could tell me
Mi o le fo fun eni keni olouhn
I just ride my wave I do my own thing
I know sey many fishes Dey the ocean
Steady pushing P Omo oro mi
You know me
I'm lowkey
Cos tell me who for help me if I no see
Dem try to block my way but God no gree
I hustle like say nobody owe me
I no fit con Dey look make sapa choke me
Osanle
Had to hustle hard to find my way
Tori ko sowo n le
Mo dupe olouhn tori ba mi se
Cos now I'm getting breadi
And the money don Dey steady olouhn
Ain't nothing you could tell me
Mi o le fo fun eni keni olouhn
Olouhn
Ani mi ole foh
For what?
Emi Omo gbon
Always on the road I no Dey dull
As God Dey bless my work I go Dey chop
Steady
Stack am till e plenty
I be Gen Z
I no Dey send person
As you can see
Na God Dey bless person
Me I'm from the trenches
So I gat to hustle loud
Osanle
Had to hustle hard to find my way
Tori ko sowo n le
Mo dupe olouhn tori ba mi se
Cos now I'm getting breadi
And the money don Dey steady olouhn
Ain't nothing you could tell me
Mi o le fo fun eni keni olouhn
Written by: Moses Oluwaseun Kayode
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...