album cover
Burn
340
Music
Burn was released on July 24, 2025 by Bigzoot as a part of the album Burn - Single
album cover
Release DateJuly 24, 2025
LabelBigzoot
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bigzoot
Bigzoot
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Obolobo Anderson
Obolobo Anderson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Dopestiks
Dopestiks
Producer

Lyrics

It's DopeSticks, baby
Fire burn
Fire burn dem if them say make I calm down
Make I calm down for what?
I'm in my feelings, nowadays **** so fucked up
Nah, competition, no love
Oh I see, I saw, **** don fall
Nor be everything you see, you talk
Person wey dey find money, nor dey find love
(Oh nor dey find love)
Oh oh
We go steady dey pressure
We no panic lock up
Heads up unto the next one
(Oh oh oh)
Uh uhhh
We go steady the pressure
We no panic lock up
Heads up unto the next one
Wan dey calculate the figures in pound sterling
Live the first life, life is too short abeg
The kind money wey go chase poverty abeg
Caribbean girls dance calypso for the check
Oh, I see, I saw, **** don fall
Nor be everything you see you talk
Person wey dey find money, nor dey find love
(Oh nor dey find love)
Oh oh
We go steady dey pressure
We no panic lock up
Heads up, unto the next one
(Oh oh oh)
Uh uh
We go steady dey pressure
We no panic lock up
Heads up, unto the next one
Oh, oh, oh
Written by: Obolobo Anderson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...