album cover
CHARGER
591
Afro-Beat
CHARGER was released on July 18, 2025 by RSJ Empire as a part of the album TIME AND CHANGE
album cover
Release DateJuly 18, 2025
LabelRSJ Empire
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM87

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sam
Sam
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Toritseju Samuel ETIKERENTSE
Toritseju Samuel ETIKERENTSE
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Jude
Jude
Engineer

Lyrics

To Reschedule, Flecta Man, Aja
Oh yeah yeah yeah
Obama, Omobaka
Kachore Mawome
Oh yeah yeah yeah
Amen, Amen, Amen, Amen
See, then just
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Jollof Rice wey dey bottom
Of pot for fire
Go dey on top cooler later
Azi be nine for Nigeria
Na money for America
Na over sabi, it dey ragga
Na it make se body no complete
I be Shakiri, Coco boy
Me and nobody dey compete
Found a newspaper
Weka dey breaking news today
Go carry your Takara tomorrow
You can't land Coco
Say you worry potato
If you're in dummy
Prick down on me
Say who dey cook me
See how no go down no
If you get chance
Use and well
Because time go dey low
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Scooby dey sound
Of his top bands at eightam
Also sound very interesting at twopm
Scooby dey sound
Of his top bands at eightam
Also sound very interesting at twopm
If you're able dance like dey
I can do lots of sets
You can retort today
To re-light your candle
When your candle goes off
As a man
Your candle goes off
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Jollof rice wey dey bottom
Of pot for fire
Go dey on top
Cooler later
As it be nine for Nigeria
Na morning for America
Na over sabi
It dey raga
Na it make te body no compete
A it be Shakiri, Koko Boy
In ya no body dey compete
If many people feed
Me like Obama
Many people no go suffer
Arika Mashika
Ashore Mawobe
King of legit
Wey no dey compete with anybody
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Tomorrow
Battery wey low, go full
Battery wey low, go full
Battery wey low, go full
Battery wey low, go full
Battery wey low, go full
Tomorrow
Jolof rice wey dey bottom
Of pot for fire
Wey no dey compete
If many people feed
Me like Obama
Many people no go suffer
Arika Mashika
Ashore Mawobe
King of legit
Wey no dey compete with anybody
Battery wey low, go full
Battery wey full, go low
Our prayer mawa charge and no blow
The rain wey beat us today
Go wash our motor tomorrow
Battery wey low, go full
Written by: Toritseju Samuel ETIKERENTSE
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...