Lyrics

Wene Mighty It's another hot one Wene mighty lei You you you you... No matter what you do. No be everybody we go like you Even if you be the world's best some people go de call you oluku ...call you oluku But I know say who Chineke don bless no man can curse ...no man no man I no need to rush, rush Cuz I de tek am by force, force Omo nobody can stop o, stop o Omo na God, na God na God... You you you you... Nanannananana... So many know me as otu badu ...otu badu Wetin Baba God do for me, I de shine no be iche badu Some people go de binu for yo At the same time go dey jolly wit you I wonder why this life na your paddy be the person we go spoil your day No happy to dey see your face I wonder why dem forget say: Ihe etinyere gi bu agu na onu Something we dey for God hand eh Ekwensu aga emetu ya aka? No way Onye iro aga emetu ya aka? No way O no O no O no I say... Woaaaahhh wana wana o My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh Gbalagala O Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o O-o-o-, na-na-a, o-o-o- Mek you live am for God eh, show it to God eh Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you A na na na na na na No matter what you do. No be everybody we go like you Even if you be the world's best some people go de call you oluku ...call you oluku But I know say who Chineke don bless no man can curse ...no man no man I no need to rush, rush Cuz I de tek am by force, force Omo nobody can stop o, stop o Omo na God, na God na God... You you you you... Nanannananana... So when things fall apart, and for the center sey e no go fit hold Olikwa dem wish you go down, dem never know the plan of the lord My broda neva neva mind dem. U betta neva neva mind dem We are gonna conquer, whether na for hunger I no go surrender, cuz I know jehovah Alpha and Omega If I call him Allah, Him go give me power, wey go mek me hamma I go tuwara ya mma mma Si ya na' omela He's my defender Oooooo Woaaaahhh wana wana o My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh Gbalagala O Yeaahh, na na na na na na na, I thank the lord o O-o-o-, na-na-a, o-o-o- Mek you live am for God o, show it to God o Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you A na na na na na na O boy na ma broma is the best Ona maruna wene mighty So put your best in what you're doing Mek you no despise your little beggining If you think say na left dem go fail you If you think say na right dem go laugh you When you turn around... dem go gbalaga Betta put your head down–oooo And look up to the sky yeaaaa And pray to God to help you now Woaaaahhh wana wana o My life in the hand of my Lord has make my enemy to gbalaga and gbalagala eh Gbalagala O Yeaahh, na na na na na na na, thank the lord o O-o-o-, na-na-a, o-o-o- Mek you live am for God eh, show it to God eh Oga za gi, Oga eme ya, Oga eme ya, you you you A na na na na na na No matter what you do. No be everybody we go like you Even if you be the world's best some people go de call you oluku ...call you oluku But I know say who Chineke don bless no man can curse ...no man no man I no need to rush, rush Cuz I de tek am by force, force Omo nobody can stop o, stop o Omo na God, na God na God... You you you you... Nanannananana... Right about now, Kunsi I and I A me man, holy man and bad man Duncan Mighty sekkle down wit da metal dance Una lekwu una want so Una don't know? A Duncan Mighty production Cool Yayow, watcha, it's a Port Harcourt west song...
Writer(s): Duncan Wene Mighty Okechukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out