album cover
I REMEMBER
69
Afro-Beat
I REMEMBER was released on August 1, 2025 by 7358980 Records DK as a part of the album I REMEMBER - Single
album cover
Release DateAugust 1, 2025
Label7358980 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
Samuel Thompson
Samuel Thompson
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Samuel Thompson
Samuel Thompson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Samuel Thompson
Samuel Thompson
Producer

Lyrics

Yeeaah Yeeaah
Na me and you my baby oh
From up top to forever
Make you hear me well
I remember the first time we jam
Na September for my guy rooftop
You waka in like star for night
Baby you fine like December light
My chest dey beat kpim kpim kpim
I look you I talk say Na you be the dream
The one wey I dey pray for
No waka round no detour
I tell you say I want more than friend oh
No dey do like say I dey pretend oh
Baby girl I go hold your hand
See where we land na love we stand yeah
My baby my lover
My wifey the mama
Of the pikin dem wey dey call you queen
Even thunder even drama
We still dey hold each other
Now we dey dance for this love so deep
Na so so love I go give you
Na joy and peace I go bring you
I remember yeah I remember
You pass just padi na forever
My love I go dey for you
My love I no go wound you
I go make you smile make you shine
Till the end of timeyou be mine
We don waka through sweet and pain
You still dey hold me when I dey vex again
You wipe my tears calm my fears
You turn this house to home my dear
Na you dey pray when I dey sleep
You dey my side even when e steep
Na you be my light my melody
Forever sweet for my memory
I tell you say I no just wan friend
You give me love wey no dey end
Through thick and thin we still dey trend
Forever my babe my padi till the end
My baby my lover
My wifey the mama
Of the pikin dem wey dey call you queen
Even thunder even drama
We still dey hold each other
Now we dey dance for this love so deep
Na so so love I go give you
Na joy and peace I go bring you
I remember yeah I remember
You pass just padi na forever
Oh my baby no turning back
We dey shine like light no acting pack
Every step na you dey near
This love no be fake na real affair
You be one we no dey divide
You be my peace my pride my bride
I remember
From the first day till today we still dey
Na you be my forever way
Na you be the prayer wey I pray
Thank God say I no miss that day
You pass just padi you be my way
Written by: Samuel Thompson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...