album cover
Blessings
album cover
Blessings was released on October 12, 2024 by Ekunrawo as a part of the album Blessings - Single
October 12, 2024
LabelEkunrawo
LanguageEnglish
BPM81
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Beats from peejay
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
When i never hammer people call me oloshi
Money don dey
Oluchi dey shegum me
Everything I do dem be say I no Sabi
And I thank the lord for my life like this like this
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
Omo e don tey o
And i don pay o
When I go blow
Ooh yeah
And e no go tey o
Me I no go broke
Man most blow
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
EK O!
Money come my way
Blessings come my way
Money come my way
Blessings come my way
(Indomix)
Written by: Adeleke Timileyin Tunde
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...