album cover
God Abeg
album cover
God Abeg was released on August 21, 2026 by Fullstar Music as a part of the album God Abeg - Single
August 21, 2026
LabelFullstar Music
LanguageEnglish
BPM134
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Beat from Pjay
Baba God butter my bread oh
Make my hustle no waste oh
Open doors wey man no fit close oh
Baba shower your blessings for my side oh
Cause (Family dey call my phone)
Cause (My friends dey call my phone)
Cause (Na billing dey there so)
Na billing dey there so
Plenty things dey for my mind
Oluwa mi I want to shine
Every blessings na your side
I know say one day I go rise
Baba na beg I dey
Baba na beg I dey o
Shower your blessings my way
Oluwa come bless my day
Baba God butter my bread o
Make my hustle no waste o
Open doors wey man no fit close o
Baba shower your blessings for my side o
Cause (Family dey call my phone)
Cause (My friends dey call my phone)
Cause (Na billing dey there so)
Na billing dey there so
Make them dey call me shows
For everywhere, for every coast
Ki len kpa wo on a daily
Open doors wey no fit close
Baba na beg I dey
Baba na beg I dey o
Shower your blessings my way
Oluwa come bless my day
Baba na beg I dey
Baba na beg I dey o
Shower your blessings my way
Oluwa come bless my day
Written by: Oluwatimileyin Tunde Adeleke
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...