album cover
Figo
7
Music
Figo was released on September 5, 2025 by Dvpper Digital as a part of the album Figo - Single
album cover
Release DateSeptember 5, 2025
LabelDvpper Digital
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Jfancy
Jfancy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Junaid Ayoola
Junaid Ayoola
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kelz
Kelz
Producer

Lyrics

OT fun awon omo yen ti won Bolanle
The money long oya ge je ki ge
Iyen ninu aye yi
Where I come from say them no need to tell you
He go show for body like Telly
Your mind go dey I tell you
If you no work you go comot for the settings
Ko teramo koro yi ma lo leyin
If you dey work if you no collect them go shenk you
You no fit carry kele wey tempting (olohun)
Na so you go dey on the bench list
Chilling pelu sapa to deadly
You no fit carry kele wey tempting (olohun)
Na so you go dey on the bench list
Chilling pelu sapa to deadly
I don waka many kilo
Kilometers
Ishiro de loko dido
Alai moshiro
To fe folo Puerto Rico
Disturbing like Mosquito
My arms my heart and feet
Are cold like sub zero
Wanna be a legend like Figo
Jo Jo Jo Jo (Hey)
Jo Jo Jo Jo (Heyy)
Money na the koko
I dey tell you if you no know
Mummy mi ma ni kin ye kanra
Woni gbadura ko marin ko ni iLara
Mummy omo yi fe di superstar
Keya gbadura korin dowo korin dolla dolla
You no fit carry kele wey tempting (olohun)
Na so you go dey on the bench list
Chilling pelu sapa to deadly
You no fit carry kele wey tempting (olohun)
Na so you go dey on the bench list
Chilling pelu sapa to deadly
I don waka many kilo
Kilometers
Ishiro de loko dido
Alai moshiro
To fe folo Puerto Rico
Disturbing like Mosquito
My arms my heart and feet
Are cold like sub zero
Wanna be a legend like Figo
Written by: Junaid Ayoola
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...