album cover
Color
album cover
Color was released on April 30, 2026 by Dvpper Digital as a part of the album Color - Single
ReleasedApril 30, 2026
LabelDvpper Digital
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Don Dey reign
Stacking plenty plenty
Dollars in my name
Put a couple medals on display
Make them see a winner
When they see my face
I think all the pain wey me don face
Took all of the tears gone in my face
Na only me know Wetin me Dey chase
This matter he don pass make me Dey wait
O wa ni shey jeje
Oya shey jeje ah
The place wey you come from he go far
Remember say you knot tie
The thing wey you Dey chase
Elo lo n ta
Ko le lo pe pe pe ah
I say make I show them my color
Face my fears ko se ni bo bo
Grinding till the early early mor mor
Truth and dare leyin aleyi ma soro
As omo okunrin kin le guide bo di koro
Pop pop pop keep it all love
The matter burst my head but mi o ni soro
Me I wan show them my color
I say make I show them my color
Face my fears ko se ni bo bo
Grinding till the early early mor mor
Truth and dare leyin aleyi ma soro
As omo okunrin kin le guide bo di koro
Pop pop pop keep it all love
The matter burst my head but mi o ni soro
Me I wan show them my color
Life is full of stages
Just like this vibe is contagious
Nobody know me for the streets of Lagos
Hurt my body like the bills I pay
Drop a sound wey go make dem vibe
Make them Dey wonder
Drop a track and I might just name it Muri Thunder
Talk about how I feel about the layback
O ja mi Lara o je kin kan ra
Oya shey jeje ah
The place wey you come from he go far
Remember say you knot tie
The thing wey you Dey chase
Elo lo n ta
Ko le lo pe pe pe ah
I say make I show them my color
Face my fears ko se ni bo bo
Grinding till the early early mor mor
Truth and dare leyin aleyi ma soro
As omo okunrin kin le guide bo di koro
Pop pop pop keep it all love
The matter burst my head but mi o ni soro
Me I wan show them my color
Written by: Junaid Ayoola

Loading...