album cover
Pour Spit
47
Music
Pour Spit was released on September 2, 2025 by Bril Records & Entertainment as a part of the album Pour Spit & Press Am - Single
album cover
Release DateSeptember 2, 2025
LabelBril Records & Entertainment
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
Peterbril
Peterbril
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ISHOLA MOJEED JUBRIL
ISHOLA MOJEED JUBRIL
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
Peterbril
Peterbril
Producer

Lyrics

Petebril Niccur
Niccur niccur niccur niccur
For him face
Pour spit for him space
For him face
Pour spit for him space
If your boyfriend no Dey do you well
Pour spit for him face
If your Girlfriend no Dey do you well
Pour spit for him face
If your Husband no Dey do you well
Pour spit for him face
If your wife sef no Dey do you well
Pour spit for him face
If your Oga no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
If your Landlord no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
If your friend sef no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
If your Politician no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
For him face Tueh
Pour spit for him face
For him face Tueh
Pour spit for him face
For him face
Pour spit for him face
Do you love me for real
Or You just wan step on my steeze
Or You wan do me like eve
Or You just want do like shit
Do you love me for real
Or you just wan step on my steeze
Or You wan do me like eve
Or just wan do like shit
1 2 3 4
I don't give a fuck Anymore
5 6 7 8
Let them hate
9 10 11 12
You got Judas in your twelve
If your boyfriend no Dey do you well
Pour spit for him face
If your Girlfriend no Dey do you well
Pour spit for him face
If your Husband no Dey do you well
Pour spit for him face
If your wife sef no Dey do you well
Pour spit for him face
If your Oga no Dey do you well TUEH
Pour spit for him face
If your Landlord no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
If your friend sef no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
If your Politician no Dey do you well Tueh
Pour spit for him face
For him face Tueh
Pour spit for him face
For him face Tueh
Pour spit for him face
For him face
Pour spit for him face
Pour spit for anybody face
They be bad bad people
Just Dey spit tuah tuah tuah for their face
Body them be, anybody them be
Whether na president governor
Your papa your mama
Them Dey fuck up
Tuah tuah tuah For their face
Them Dey craze
I get special, special speech for EFCC
Bloody
Bloody
Bloody hypocrites
Written by: ISHOLA MOJEED JUBRIL
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...