album cover
Dont Worry
1
Music
Dont Worry was released on September 1, 2025 by EWUGA as a part of the album Dont Worry - Single
album cover
Release DateSeptember 1, 2025
LabelEWUGA
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
GABU GABRIEL EWUGA
GABU GABRIEL EWUGA
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
GABU GABRIEL EWUGA
GABU GABRIEL EWUGA
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Hitsound
Hitsound
Producer

Lyrics

No pressure
Me and my guys go make am
We going Jeje jeje
We no play we no dey fake am
Oya Take am
That thing wey you want
Come take am
Padi mi jeje jeje
All of My guys dem sempe sempe
We no dey look nobody
Time e no Dey
Road e too clear
We No Dey fear nobody
Make ya tell you tell somebody
The Vibes e too Dey
For Here wey we dey
Omo we gat No worries
So don’t worry .
Make you hold somebody
(Somebody ooo yeah)
Hold somebody
(Somebody ooh yeah)
Make you somebody
(Somebody do ooh yeah)
Just hold somebody
Somebody ooh yeah
(So make we Jobadi ooo yeah)
Life instrument (8 bars)
Hook (X2)
We no dey look nobody
Time e no Dey
Road e too clear
We No Dey fear nobody
Make ya tell you tell somebody
The Vibes e too Dey
For Here wey we dey
Omo we gat No worries
Written by: GABU GABRIEL EWUGA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...