album cover
Mj Dance
Music
Mj Dance was released on December 30, 2025 by EWUGA as a part of the album Mj Dance - Single
album cover
Release DateDecember 30, 2025
LabelEWUGA
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Credits

PERFORMING ARTISTS
GABU GABRIEL EWUGA
GABU GABRIEL EWUGA
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
GABU GABRIEL EWUGA
GABU GABRIEL EWUGA
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
SHEDRACK ATAPU
SHEDRACK ATAPU
Producer

Lyrics

No be say me I sabi pass
But I no fit to carry last
Come from a long time
See say problem
No fit to carry man
Even if you no sabi dance
You go dance Micheal Jaxson dance
Give them problem, solve them
See we involve them
Very fast
Just dance to my gbedu
No jonze no nenepo
Give them problem, solve them
See we involve them
Very fast
Just dance to tge gbedu
Give the problems
Solve them
See we go Dey Till the Very last
The way e Dey go o
Gbedu wey Dey burst thier soul o
Say na Jah wey give me this flow
I go let them know
We go let them know
Just dance to the gbedu
No jonze , no nenepo
Give them problem, solve them
See we involve them very fast
Just dance
Very fast
Written by: GABU GABRIEL EWUGA
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...