album cover
BURNA BOY
7
Pop
BURNA BOY was released on February 14, 2025 by VNTGE RECORDS, TADBRO ENT as a part of the album BASED ON VIBES, Vol. 1 (Reloaded) - EP
album cover
Release DateFebruary 14, 2025
LabelVNTGE RECORDS, TADBRO ENT
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Vntge
Vntge
Vocals, Background Vocals
Gibson Wali
Gibson Wali
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Gibson Wali
Gibson Wali
Composer
Henry Amadi
Henry Amadi
Songwriter
BRODY DELEEUW
BRODY DELEEUW
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Gibson Wali
Gibson Wali
Mixing Engineer
BRODY DELEEUW
BRODY DELEEUW
Producer
Moyo Adedo
Moyo Adedo
Mastering Engineer, Assistant Mastering Engineer

Lyrics

Una sabi as e dey be na
Real Port Harcourt Boy Steeze
Full time something you understand
Make una dey hear me oh
Because when I start na,
Una go dey on different muzzings
Hehehe
Cheee
You get me
Vibes on Killy Killy
Man ah Ruthless
Pulled up with some cuties
Got a baddie and she fine like Mila kunis
Dropped a bag on that Chanel cause I'm a nuisance
If you really want me baby girl you got to prove it
(You got to prove it)
Na all the things wey I carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the shima for my yard
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the men dem wey dey stand feet
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the rabba wey we carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Typically,
Yeah we like to party
Port-Harcourt boy, but I smoke that Cali
All my men dem Gidi gba like army (Shizzi)
No we can't stop on the way to Grammy
Wetin no concern you make you no go put your hand in
Steady on my vibe, when I was down and I was grinding
Make you waste no time if you need some reminding
You been chilling with the best from Ph City
Na all the things wey I carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the shima for my yard
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the men dem wey dey stand feet
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the rabba wey we carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Whipped that Ferrari
Straight to the party
Paparazzi done dey boku for my yard
Their popsy know say I be leather no be khaki
(Shizzi)
From port harcourt dem come dey play me for Miami
Common person settings
Life don show us lessons
Tell me why I no go put some diamonds on this necklace
Tell me why I no go put some diamonds on these bracelets
Tell me why dem no go try to copy all my settings
Na all the things wey I carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the shima for my yard
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the men dem wey dey stand feet
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the rabba wey we carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the things wey I carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the shima for my yard
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the men dem wey dey stand feet
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Na all the rabba wey we carry
Got me feeling like Burna Boy in this motherfucker
Written by: Gibson Wali
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...