album cover
Respect
album cover
Respect was released on September 13, 2025 by Kilu Entertainment as a part of the album New Beginning
September 13, 2025
LabelKilu Entertainment
LanguageEnglish
BPM
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Pòn mi lè là màà pòn lè oh
Yèmí sì là mà yè sì oh oh
Na who respect me I go respect oh
If you honor me I will honor you oh
No use your blord stain my white abeg oh
If you don't see me I don't see you oh
Pòn mi lè là màà pòn lè oh
Yèmí sì là mà yè sì oh oh
Na who respect me I go respect oh
If you honor me I will honor you oh
Do to people how you want them to do to you
Only give what is good and what is best all time
No off person light with bad mouth remember karma
No king rules forever you can't be celebrity forever
No use your light to put other in darkness oh
Even sun don't shine in the night nature respect each other
People you looking down on today maybe your helper in future oh
Online Celebrity hope una dey hear ? respect is reciprocal oh
That seat you dey use now is not forever season come and go , respect yourself abag oh
Pòn mi lè là màà pòn lè oh
Yèmí sì là mà yè sì oh oh
Na who respect me I go respect oh
If you honor me I will honor you oh
No use your blord stain my white abeg oh
If you don't see me I don't see you oh
Pòn mi lè là màà pòn lè oh
Yèmí sì là mà yè sì oh oh
Na who respect me I go respect oh
If you honor me I will honor you oh
Empty drum makes the loudest noise dey calm down oh
Mr nobody for your eyes today can become celebrity too
The only time you're looking on people should when you're helping them up oh
Remember where you're today someone open the door for you
No let pride cover your eyes oh transfer the good work oh
No matter how big you're is never enough oh you need more
Calm down let God do his work don't run faster than your shadow
Pòn mi lè là màà pòn lè oh
Yèmí sì là mà yè sì oh oh
Na who respect me I go respect oh
If you honor me I will honor you oh
No use your blord stain my white abeg oh,
If you don't see me I don't see you oh Pòn mi lè là màà pòn lè oh
Yèmí sì là mà yè sì oh oh
Na who respect me I go respect oh
If you honor me I will honor you oh
HOLUTEE on this one again oh
Written by: Olumide Ezekiel Adepoju
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...