album cover
Shade
315
Afro-Beat
Shade was released on September 26, 2025 by Achi Music Ent. as a part of the album Blue Rage
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelAchi Music Ent.
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Okokoh Ose Onosetale
Okokoh Ose Onosetale
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Okokoh Ose Onosetale
Okokoh Ose Onosetale
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
O2beatz
O2beatz
Producer

Lyrics

Shadeeeeee Ahh ahhh
I nor go let you go don break my heart
Shadeeeeee Ahh ahhh Shadeee
I nor go let you go don break my heart
Nah this your love wey Dey ginger me (ginger me)
Bring me down to my knees
I nor go let you go away (i nor go let you go)
Instead make we run away shadeee Ahh ahh
I nor go let you go I nor I nor go let you go
I nor go let you gooo Shadeeeee Ahh Ahh
Go away I nor go
Shade you take my heart awayyy
I nor go let you go awayyyy
O girl you do me strong thing do meeee
This your love don make me Dagbareee
Because chanchanchute
We go kpa kpa kpa tu tey Shadeeeee Ahh Ah
All the rest of my life yeah
Would you marry me marry me Shadeeeee
Shadeeeeeeeeeeeeee
Shadeeeeeeeeeeeeee
Shadeeeeeeeeeeeeee
Shadeeeeeeeeeeeeee
Written by: Okokoh Ose Onosetale
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...