album cover
Shutup
Afro-Beat
Shutup was released on November 28, 2024 by 2269524 Records DK2 as a part of the album Always In Knaction
album cover
Release DateNovember 28, 2024
Label2269524 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM60

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gdlpeeid
Gdlpeeid
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
God'swill Ezinwanne Iwuoha
God'swill Ezinwanne Iwuoha
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
UPBLOWN MIX
UPBLOWN MIX
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

Shutup there! (Shutup)
Who see you sef? (When dem tell you you no hear abi?)
You see yourself? (You dey do like say bomb dey your head)
I no see your papa I no see your papa
You see yourself? (UP!)
Shutup there (Shutup shutup)
Shutup there (Who see you sef)
Shutup there (Shutup joor)
Shutup there (Me I no see you sef)
Shutup there (Na Ogun go kill your papa)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there (Ela oju kan)
Shutup there (Who see you sef)
Shutup there
Shutup there (Me I no see you sef)
Shutup there (Ela oju kan)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there (Baba you be scam)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there
Hey shutup
Who see you sef (Shutup joor!)
Shutup me I no see you sef hey
No come dey form for me hm (I no see you)
Me I no see you sef hey (I no see you)
Me I no wear my glasses hey (I no see you)
So I no see you sef hm
I be like Cobhams (Oju fo mi)
Me I no see you
The sun too much (Ewe....)
I be like albino hey
I come alive in the night time
I be like mosquito hm
For night sef me no see you when you coming cause I be like blind olosho hm
Shutup there (Stevie wonder)
Shutup there (Who see you sef)
Shutup there (Afoju)
Shutup there (Me I no see you sef)
Shutup there (Aboli I no see anything I no see anything)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there (I no see I no see eye dey pain me I no see)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there (Ela oju kan)
Shutup there (Who see you sef)
Shutup there
Shutup there (Me I no see you sef)
Shutup there (Ela oju kan)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there
Shutup there (You see yourself?)
So many flour mhen who dey bake? (Who)
So many birthdays wey the cake hey? (Hey)
So many barmen wey the drinks hm? (Ok)
I no dey see I dey meditate
My bank just called say the feds are coming
Cause my account just flood with dollars (Dollars Dollars)
Your guy wey dey hate say I'm stupid and proud now hin babe wan fo mi lola
I be like Cobhams (Oju fo mi)
Me I no see you (Ntoor)
The sun too much (Ewe...)
I be like albino hey
I come alive in the night time
I be like mosquito hm
For night sef me no see you when you coming cause I be like blind olosho hm
Shutup there (Eye dey pain me)
Shutup there (Who see you sef)
Shutup there (I blind o)
Shutup there (Me I no see you sef)
Shutup there (Aboy you dey see am now ehn?)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there (Ela oju kan)
Shutup there (Who see you sef)
Shutup there (I can't even see myself)
Shutup there (Me I no see you sef)
Shutup there (Ela oju kan)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there (You don see yourself now)
Shutup there (You see yourself?)
Shutup there
Who see you sef
Me I no see you sef
You see yourself? (Ntoor)
You see yourself?
UPBLOWN!
Written by: God'swill Ezinwanne Iwuoha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...