album cover
Olodo
19
Afro-Beat
Olodo was released on November 28, 2024 by 2269524 Records DK2 as a part of the album Always In Knaction
album cover
Release DateNovember 28, 2024
Label2269524 Records DK2
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM84

Credits

PERFORMING ARTISTS
Gdlpeeid
Gdlpeeid
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
God'swill Ezinwanne Iwuoha
God'swill Ezinwanne Iwuoha
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
UPBLOWN MIX
UPBLOWN MIX
Mixing Engineer, Mastering Engineer

Lyrics

UP!
Yea
Hello Emeka (Hello)
Remember the exams wey we dey write we no pass (We no dey pass)
They say my head e get big space like an acre (Big die)
We no dey stay inside the class
Jump the fence before them ring the closing bell
All the test we been dey fail for the class
Oju eja them sing for me inside the class (Olodo rabata)
Cause I always get zero over 10
But now I don dey add them zeros..
Don dey chase my dough…
Don dey smoke the igbo..
But before we dey smoke the igbo
Now I don dey stack my zeros... (I dey stack am)
Chase my dough... (I swear I don dey chase am)
Smoke my igbo... (Smoke smoke)
Just lemme make I moul my igbo… (Lemme lemme lemme abeg make I moul am)
When I turn dem dey call me olodo (Yea yea)
Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea)
We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea)
We dey top and we dey shine like bololo (Yea yea)
When I turn dem dey call me olodo (Yea yea)
Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea)
We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea)
We dey top and we dey shine like bololo (Yea)
When I turn dem dey call me olodo
Cause they know I'm steady getting my zeros
We no dey pass but we dey hustle on the low
We dey top and we dey shine like bololo
When I turn dem dey call me olodo
Cause they know I'm steady getting my zeros
We no dey pass but we dey hustle on the low
We dey top and we dey shine like bololo
Cgpa dey go down
But my money dey come up
For the class we no dey top but for the doinz we dey ball
Shey you been dey cover book cause you no want make we copy
My guy, I wish you well I hope you winning in life (I hope you winning bro)
But now I don dey add them zeros..
Don dey chase my dough…
Don dey smoke the igbo..
But before we dey smoke the igbo...
Now I don dey stack my zeros... (I dey stack am)
Chase my dough... (I swear I don dey chase am)
Smoke my igbo... (Smoke smoke)
Just lemme make I moul my igbo… (Lemme lemme lemme abeg make I moul am)
When I turn dem dey call me olodo (Yea yea)
Cause they know I'm steady getting my zeros (Yea yea)
We no dey pass but we dey hustle on the low (Yea yea)
We dey top and we dey shine like bololo (Yea yea)
UPBLOWN!
Yea yea
Yea yea
Yea yea
Yea
Written by: God'swill Ezinwanne Iwuoha
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...