album cover
FAR (Intro)
album cover
FAR (Intro) was released on September 19, 2025 by S.C.U.D. as a part of the album Late Bloomer
September 19, 2025
LabelS.C.U.D.
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

I say
O far O Far o far
Me I no fit slow down
Scuddy to wa local
OWA d’Ogo Global
I say
O far o far o far
Say I no go go Farrr
Scuddy to wa local
Now we going global
V
This na one thing
Wey I wan let you know,
Back in the days when things cast
I no see my popsy sef for Christmas
Plenty gbege sup, plenty instance
Mama sell yogurt to support
Plenty things gone but not forgot
Na where I for Dey if not for God
I grew up in Akcity
Omo eleniyan lori titi, what a pity
Talent pelu tenacity
Make my motor no takiti ahn ahn
I’m here by your grace - ahn
If not I for craze- ahn
Steady paper chase- ahn
I Dey on my pace ahn
I’m here by your grace
If not I for craze
Steady paper chasing
Ni Oruko Jesu
I say
O far O Far o far
Me I no fit slow down
Scuddy to wa local
OWA d’Ogo Global
I say
O far o far o far
Say I no go go Farrr
Emi omo local
Now we going global
I be Dey grind to be somebody
Ko le moyan ri
I be singing melody wey totori
I no go put my hand insdie for nothing
I be scheming I be plotting no holiday
Back in the day nobody Dey
Now I no fit slack no more delay
Ogbeni Jimasun Koya dide
I’m here by your grace - ahn
If not I for craze- ahn
Steady paper chase- ahn
I Dey on my pace ahn
I’m here by your grace - ahn
If not I for craze- ahn
Steady paper chase- ahn
I Dey on my pace ahn
I say
O far O Far o far
Me I no fit slow down
Scuddy to wa local
OWA d’Ogo Global
I say
O far o far o far
Say I no go go Farrr
Emi Omo local
Now we going global
This na one this this na one thing oh
Wey you suppose know Oo
Written by: Adewole Babatunde Kolawole, Olorunfemi Adeoluwa Adelowo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...