album cover
BALLER ALERT
album cover
BALLER ALERT was released on September 19, 2025 by S.C.U.D. as a part of the album Late Bloomer
September 19, 2025
LabelS.C.U.D.
LanguageEnglish
BPM101
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

E don tey wey d boy don de Palanga
The money long dem de think say na bonanza
Lati Akcity Dey Canada
Aboy know say d barnie wanna balancia
Wanna flex pon me, I de Solo
Back when man been no get Kobo
Attical Style say dem dun know nuh!
Brand new lamba dem wan Kolo! 🧠
We come correct
& we Cruising in a foreign object
Tobaje ti percentage Omo Olope
Jekowo mi pe
Koni si emergency,
The money get conscience
Fulfilling the prophesy
& we Spending different currency
Baller Alert
Mo gba Credit Alert
Lagbara Saati
AMA sise PowoWole
The Aza fat , 80 Carat
Everything Sharpen!
Lagbara Saati AmaSise Powowole!
Interlude :
Powo Wole Oooo 2x
V2.
Dem go whine you but make
U no go panic
Hustle hard bi Ojuelegba lowa
Dem go chop eye
But u no go lose focus
We doing things but we no de carry shoulder
We go ahead ahead and we no de ever go back
Inside life make abobi watch koba
We use one mind but de play us tikitaka
We double hussle now d money don Shaka
See d way we maintain Swag on a regular
Say na follow come -
And we graduate from d street university
You know d syllabus! -
Wanna flex pon me I Dey solo 🤷♂️
Back when man been no get kobo
Attical style say dem dun know nuh!
Brand new lamba dem wan kolo
Baller Alert
Mo gba credit Alert
Lagbara Saati
AMA sise PowoWole
The Aza fat , 80 Carat
Everything Sharpen!
Lagbara Saati AmaSise Powowole!
Written by: Babatunde Kolawole Adewole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...