album cover
Like You
35
World
Like You was released on October 17, 2025 by Engage Music LLC as a part of the album Becoming Garvicii - EP
album cover
Release DateOctober 17, 2025
LabelEngage Music LLC
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

PERFORMING ARTISTS
Garvicii
Garvicii
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Garvicii
Garvicii
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Godson Chibueze Godwin t/as Sensei
Godson Chibueze Godwin t/as Sensei
Producer

Lyrics

[Verse 1]
Follow come body wey the baby getti make me catch feelings
Girlie for your body run my dollars and shillings
I know say kele bokku but na you I wan reason
She know wetin she carry, e no get anything wey you wan tell am
I sight am for the corner, she dey do me nonchalant
But if she knack gbedu, everybody must feel am
[PreChorus]
And say na girlie this your body wey you carry no dey hold am back
See as I dey beg like I no get class
If another meet you, make you send am back
Wa wa
And I say money no dey finish, if I lose am I go make am back
You know say I dey feel you, baby don't do that
If you sef dey feel me, make we run am back
[Chorus]
And then they say my lifeline, backside don shorten am
I spy, spy with my retina, all night
All night been thinking ’bout you
And then they say no drama, just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life I've prayed for someone like you
[Chorus]
And then they say my lifeline backside don shorten am
I spy, spy with my retina all night
All night been thinking ’bout you
And then they say no drama just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life I've prayed for someone like you
[Verse 2]
Girl na biggie, biggie, heavy heavy
She dey give am to me when I need it, need it
Don’t stop
She a party monster
Busy, busy body wey dey tickle all my Johnny
But I no be Johnny just come
Salute and I conquer
[Verse 3]
Girl you know, girl you know
If we start say we no go stop
Cuz she on a roll, on a roll
No dey pity me, no dey slow
I wanna take you up
Bring you down
No do wrong treat you right
Take you out bring you into my mind
From sun down to sun up
You and I we turn up
Turn around, turn your body to mine
[PreChorus]
And say na girlie this your body wey you carry no dey hold am back
See as I dey beg like I no get class
If another meet you, make you send am back
Wa wa
And I say my money no dey finish, if I lose am I go make am back
You know say I dey feel you, baby don't do that
If you sef dey feel me, make we run am back
[Chorus]
And then they say my lifeline backside don shorten am
I spy, spy with my retina all night
All night been thinking ’bout you
[Chorus]
And then they say no drama just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life I've prayed for someone like you
[Chorus]
And then they say my lifeline backside don shorten am
I spy, spy with my retina all night
All night been thinking 'bout you
[Chorus]
And then they say no drama just want some peace of mind
Silas and Paul no reach
My whole life I've prayed for someone like you
Written by: Adun Richard Ogheneroro t/as Garvicii
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...