album cover
Waka
52
World
Waka was released on October 17, 2025 by Engage Music LLC as a part of the album Becoming Garvicii - EP
album cover
Release DateOctober 17, 2025
LabelEngage Music LLC
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM115

Credits

PERFORMING ARTISTS
Garvicii
Garvicii
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Garvicii
Garvicii
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Rukevwe Jeremiah Ukpe t/as Miah Szn
Rukevwe Jeremiah Ukpe t/as Miah Szn
Producer

Lyrics

[Verse 1]
I love the feel of the ocean
I love the feel of the sea when I’m swimming inside you
Let my name be your slogan
All my friends dem dey call, they want something just like this
[Verse 2]
How many shots, how many misses
Gimme this, gimme that, gimme love and attention
Wetin I see I go believe
Fill the room, fill the space of my mind with your this thing
Borrow
Borrow tissue
Clean any tears wey dem make you cry before
Now I'm knocking, open up your door
Follow
Follow you to
I follow you to the east, west, south and north
Even if we conversate or not
[Verse 3]
You see me outside with the pretty Mercedes
Na me Dey pon pon pon
One chance and I don drop dem ladies
Because na you I want
My mouth and my body wan fail me
I know my music won’t
So I be the reason I play this
Reason I play these tunes
[Chorus]
The kele make me to waka waka
Waka to the moon and back
She say she no go mind if I wan come
Knack am, knack am, knack am till I fall and die
Bad belle people just dey worse am
Set am
Anything I jump am pass
When any gbedu drop, know I fit to hawk am
From Wuse reach Suleja
[Verse 4]
Limme lemme
Limme lemme
Limme lemme speak my mind
Limme lemme live my life
Biko gimme peace of mind
Be like Makaveli tatted on my belle gan
E say the hate you giving isn’t helping anyone
I’ve seen a city kitten turn into a city boy
So I no fit dey reason if I want it anymore
[Verse 5]
Borrow
Borrow tissue
Clean any tears wey dem make you cry before
Now I'm knocking, open up your door
Do you know the place I wanna go with you
East, west, south and north
I want you to overlook my flaws
Even if we conversate or not o
[Verse 6]
You see me outside with the pretty Mercedes
Na me dey pon pon pon
One chance and I don drop dem ladies
Because na you I want
If my mouth and my body wan fail me
I know my music won’t
So I be the reason I play this
Reason I play these tunes
[Chorus]
The kele make me to waka waka
Waka to the moon and back
She say she no go mind if I wan come
Knack am, knack am, knack am till I fall and die
Bad belle people just dey worse am
Set am
Anything I jump, I pass
When any gbedu drop, know I fit to
Hawk am from Wuse reach Suleja
[Verse 7]
Waka, waka to the moon and back
She say she no go mind if I wan come
Knack am, knack am, knack am till I fall and die
Bad belle people just dey worse am
Set am
Anything I jump am pass
When any gbedu drop, know I fit to hawk am
From Wuse reach Suleja
Written by: Adun Richard Ogheneroro t/as Garvicii
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...