album cover
Commando
7
Afro-Beat
Commando was released on October 19, 2024 by Agege Vyperz Music as a part of the album Commando - Single
album cover
Release DateOctober 19, 2024
LabelAgege Vyperz Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Zanzan Alhaji
Zanzan Alhaji
Vocals
S. Boss
S. Boss
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Khalid Ali Zanzan
Khalid Ali Zanzan
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zanzan Alhaji
Zanzan Alhaji
Producer, Recording Engineer
Jahlead Beatz
Jahlead Beatz
Mastering Engineer, Mixing Engineer

Lyrics

Jahlead on the Mix
S Boss yeah mm
Mr Agege of Lagos
Commando commando
Alhaji
Commando commando mmm
My toyin tomato
Eminado
The only pretty girl for my eye
See I go be your commando
Your Ronaldo
I go strike anybody for your love
Kafin kice nazo na zo
I no want know
If anybody block you for my front
Ko mai kamar ki banaso
Na you I know
Cause na you dey give me sugar give me joy
Saboda ke dem dey call me Komodo
That boss wey go take London
Spend money on your bills all done
Bugun zuciya na you dey calm down
Baby do me don do me ding dong
This your love go make make me speak Ching Chong
Me you together all night long
If sing you go dance
We party for the night baby chill on
Girl I go stand by you be your commando
Anything you want I go do for you
If I want to buy baby I go buy for two
Baby mi oo
I would take round the world
Don't care wanna be with you
For life oo
Any man wey think say he fit come cross my baby oo
Wallai oo ya tafi oo
Ni buri na yaushe zana aure ki
Zana aure ki
Na ganki ah daki na ya zaki bude fuskanki
Masoyiyata keche wache nake kauna
Duk fadin duniya ke kadai che ke sache min zuchiya
Make you dance and whyne baby come closer
Na you I want dey pull over
You dey turn up my light like you be Nepa
I don't need to change over
Want to spend the rest of my life with you
If you die I go die with you oo
I no be soldier I go fight for you
I go sambisa for you
Girl I go stand by you be your commando
Anything you want I go do for you
If I want to buy baby I go buy for two
Baby mi oo
I would take round the world
Don't care wanna be with you
For life oo
Any man wey think say he fit come cross my baby oo
Wallai oo ya tafi oo
Girl I go stand by you be your commando
Anything you want I go do for you
If I want to buy baby I go buy for two
Baby mi oo
I would take round the world
Don't care wanna be with you
For life oo
Any man wey think say he fit come cross my baby oo
Wallai oo ya tafi oo
Written by: Khalid Ali Zanzan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...