album cover
man
2
Music
man was released on October 8, 2025 by DRK STUDIOS as a part of the album love letters to the game
album cover
Release DateOctober 8, 2025
LabelDRK STUDIOS
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM107

Credits

PERFORMING ARTISTS
DRKCHLD
DRKCHLD
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oluwasegun Ajiboye
Oluwasegun Ajiboye
Lyrics
PRODUCTION & ENGINEERING
DRKCHLD
DRKCHLD
Producer

Lyrics

Na handsome man o
But na monkey dem dey say
Cuz e no get money
As a man, life don dey lead you 4-0
Make you tie your Sokoto
If you no wan be slave to your fellow
Na man e be, e just never set o
Na man e be, e dey try all him best o
Na man e be, e just never set o
Na man e be, e dey try all him best o
Wetin man eye no go see if e no get money
Wetin man eye no go see, go see if e no get kudi
Wetin man eye no go see if e no get money
Wetin man eye no go see, go see if e no get kudi, no get kudi
If you no get raba, no get raba wetin wetin wetin man eye no go see
If you no get kudi, no get kudi wetin wetin wetin man eye no go see
And the sweat, shey una dey feel am feel am feel am
Hin eye dey red, shey una dey see am see am see am
E no go sleep wait till 4:30
How e go survive for this mind
Depression certain in no time
E no fit speak out make dem no talk say say
Him mama go chop, sister go chop
Wife and pikin, dem go chop
Cry no more, zero worries
E still dey battle with his emotions ah
**********
Na man e be, e just never set o
Na man e be, e dey try all him best o
Na man e be, e just never set o
Na man e be, e dey try all him best o
Wetin man eye no go see if e no get money
Wetin man eye no go see, go see if e no get kudi
Wetin man eye no go see if e no get money
Wetin man eye no go see, go see if e no get kudi
If you no get raba, no get raba wetin wetin wetin man eye no go see
Written by: Oluwasegun Ajiboye
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...