album cover

Just Hustlin $$$

4,402Music2025
album cover
Just Hustlin $$ was released on October 17, 2025 by Chocolate City Music as a part of the album No Excuses
ReleasedOctober 17, 2025
LabelChocolate City Music
LanguageEnglish
BPM89
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
I don't blame her she just hustling
I don't blame him he just hustling
Everybody tryna make ends meet
I dey look like through different lenses
[Verse 2]
Lotta hoes weren't hoes before this T Pain era
One income no dey enough inside this T Pain era
She used to fuc 2 ****
Now she fuckin 4, 5 ****
She used to get 1m from 1 ****
Now 1m don dey feel like 10k, sensei
She say make i sponsor her project
Since the billing start I dey monitor progress
[Chorus]
She wanna be financially free
But me sef I never financially free
But she telling me she love me
And she rubbing on my head properly
She wanna be financially free
But me sef I never financially free
But she telling me she love me
And she rubbing on my head properly
[Verse 3]
I don't blame her she's just hustling
I don't blame him he just hustling
Everybody tryna make ends meet
I dey look like through different lenses
[Verse 4]
Barber come my house, he tell me say my hair na 200k
No be hin fault he see the steeze
Try hin luck today might be his day
I dey smell billing from a mile away
Pops didn't tell me the way aye le
My Lewis Skelly, she gets left back
1k oz when I flex that
[Chorus]
She wanna be financially free
But me sef I never financially free
But she telling me she love me
And she rubbing on my head properly
She wanna be financially free
But me sef I never financially free
But she telling me she love me
And she rubbing on my head properly
Written by: Emeka Akumefule, Linden Jay Berelowitz

Shazam Footer

Select language:
Google Play Store
Apple App Store
Chrome Web Store
Galaxy Store

Follow Us

Loading...