album cover
Dealer
album cover
Dealer was released on October 4, 2025 by 9681139 Records DK as a part of the album Dealer - Single
October 4, 2025
Label9681139 Records DK
LanguageEnglish
BPM97
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Uhmmm Uhmm Uhmm Uhmm
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Uhmmm Uhmm Uhmm Uhmm
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Uhmmm Uhmm Uhmm Uhmm
Yeah yeah
Yeah yeah
Yeah yeah
Uhmmm Uhmm Uhmm Uhmm Uhmm
E don tey man dey find him way
Na oluwa wey dey run my race
Two four seven i dey on my lane
Soso take my pain away
Na hope hunter get him no keep animal for bush
No love for a thug i no dey in the mood
No shingbai for pocket i dey catch my cruise
Molly in my tongue i dey roll up my wood
Always...
Charlie mi rocket
I dey fire yayaya
Make dem give me chance
I dey fire yayaya
See say I dey para now
Make dem see say oluwa gather am
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
Me I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
Me I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
Me I dey fight for my dealer oh
For that evil wey they dunno
Only few wey dey console
I put on my shoes then I run road
Make other n*gg*s make dem kilo
Kilo
kilometer!
Na my n*gg*s wey dey borrow me kpa!
Rip mama veronica
If no be you i for no reach here
Charlie mi rocket
I dey fire yayaya
Make dem give me chance
I dey fire yayaya
See say I dey para now
Make dem see say oluwa gather am
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
Me I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
Me I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
I dey fight for my dealer oh
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
My dealer
Me I dey fight for my dealer oh
Written by: Matthew David
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...