album cover
Mama
album cover
Mama was released on September 29, 2026 by 9681139 Records DK as a part of the album Mama - Single
ReleasedSeptember 29, 2026
Label9681139 Records DK
LanguageEnglish
BPM95
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Mama say e go better
Say e go better
E go better o
E go better abi
E go better more more more
No wahala
make we try this year
Lately I'm feeling the pain Lonely
Ahhhhhh!
All night long I'm feeling the pain, lonely
I been think say you go stay by my side
All the promises I made
mama ah
I no see you for my side
Hospital no fit cure this pain o
Cigar no kill the pain
Ogogoro no fit cure the pain o
aaiy
Dem no fit understand o
Eeh eh!
Ah!
Mama mo, Mama mooooh
Ye ye
Mama mo, Mama mooooh
Ah!
Mama mo, Mama mooooh
Ye ye
Mama mo, Mama mooooh
Dear costumer
The MTN number you have dialed is currently switched off
Please try again later
Thank you
Every night I'm feeling down
People dey call dia mama
I dey wan call my own
yeah
Number switched off
Na wetin I dey hear for my side
Nobody understand the pain i feel inside
Hospital no fit cure this pain o
Cigar no kill the pain
Ogogoro no fit cure the pain o
aaiy
Dem no fit understand o
Eeh Eh!
Ah!
Mama mo, Mama mooooh
Ye ye
Mama mo, Mama mooooh
Flobeat, D sound!
Ah!
Mama mo, Mama mooooh
Ye ye
Mama mo, Mama mooooh
Written by: Matthew Egwu Ojodale

Loading...