album cover
High
39
Music
High was released on October 26, 2023 by Never Alone as a part of the album High - Single
album cover
Release DateOctober 26, 2023
LabelNever Alone
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM89

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oche Ogbole
Oche Ogbole
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Oche Ogbole
Oche Ogbole
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ilyas Mohajiry
Ilyas Mohajiry
Producer

Lyrics

Kpokporo, kpokporo, kpokporo, kpokporo, kpo
Na, na, na
Kpokporo, kpo, yeah
All of my guys dem know
Say when I smoke igbo
Say my head no dey correct
Wetin we talk, I don forget
All of my girls dem know
Say when I fall in love
Say my head no dey correct
Wetin you want, girl, I go get
My enemies no dey fashion the weapon anymore, na yansh dem dey send
Anything wey you sabi do, dey put am for head
Na beg, I dey beg
Make you no go relent o
So, you no go dey beg o
All of my guys dem know
Say when I smoke Igbo
Say my head no dey correct
Wetin I talk, I don forget
All of my girls, dem know
Say when I fall in love
Say my head no dey correct
Wetin you want, girl, I go get
My enemies no dey fashion the weapon anymore, na yansh dem dey send
Wetin you want, girl? You know I go get
Even though I no get the money, na beg I go beg (na beg I go beg)
For your love, I don waka (waka)
Why you still dey do yanga? Yanga
If you leave, I go mad o
I fit die for your matter
For your love, I don waka (waka)
Why you still dey do yanga? (Yanga)
If you leave, I go mad oo
I fit die for your matter
All of my guys dem know (all of my guys dem)
Say when I smoke Igbo (when I smoke)
Say my head no dey correct
Wetin I talk, I don forget
All of my girls dem know
Say when I fall in love (when I fall in love)
Say my head no dey correct
Wetin you want, girl, I go get
Written by: Oche Ogbole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...