album cover
Amina
608
R&B/Soul
Amina was released on December 2, 2022 by Never Alone as a part of the album Broken - EP
album cover
Release DateDecember 2, 2022
LabelNever Alone
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Credits

PERFORMING ARTISTS
OCHÉ
OCHÉ
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
OCHÉ
OCHÉ
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Ilyas Mohajiry
Ilyas Mohajiry
Producer

Lyrics

Arararara
Ororororo
Tell me wetin i go do
No, no, no, no
No, no, no, ohh
Your body dey pepper tell me Wetin I go do
If I geti money swear I give it all to you
Don't know what you do me wey don turn me to mumu
There's something about you wey dey do me like juju
Girl you dey sugar me
Sweety for my body
No leave me go amina
Wetty like tsunami
Girl you dey sugar me
Sweety for my body
No leave me go amina
Wetty like tsunami
I no go lie I go die for your mata
On top your head I go blow my data
I give my all girl I trade and batter
Hope you don't mind I wan meet your mama
All other girls dem a bring me drama
I give me all girl I trade and
Girl you dey sugar me (sugar me)
Sweety for my body (sugar me)
No leave me go amina (don't let me go)
Wetty like tsunami
Girl you dey sugar me (sugar me)
Sweety for my body (sugar me)
No leave me go amina (oh no no no)
Wetty like tsunami
Written by: Oche Ogbole
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...