album cover
Away
3
Hip-Hop
Away was released on October 30, 2025 by Eddie b as a part of the album Away - Single
album cover
Release DateOctober 30, 2025
LabelEddie b
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eddie B
Eddie B
Performer
Arowolo Edmond
Arowolo Edmond
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Arowolo Edmond
Arowolo Edmond
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Fadot Tunes
Fadot Tunes
Mixing Engineer

Lyrics

Chasing my dreams that's the life I'm involved in
Down on my knees I dey pray every morning
Sey the young boy e go go many places
Uhnn uhnn uhhnn uhnnnn
When the glory come dem go show dem go notice ebhhh
Oya oya oya rabi
Come take my pain away away oooohhh far away
Oya oya oya rabi
Come take my pain away away oooohhh far away
Oya oya oya rabi you
Come take my pain away away oooohhh far away
Oya oya oya rabi you
Come take my pain away away oooohhh far away
Right from a teen I no getti sponsorship
**** no mount ajeh sapa wan kill me
I been dey trekk Jerusalem go Egypt
Mama dey Strive and my papa no dey sleep
Whenever I think of all my brothers
Man I dey breakdown Water full my eyes
I no get helper wey fit to help me
Nah only jah dey give me assurance
Light up ma spirit body and soul too
With e my best friend
Ganja ma best friend
When I don high I dey enter Frankfurt main
I no be priest why I con dey see vision
Back in the days in the slump I don give up
One shirt one trouser slippers nah my uniform
One shirt one trouser slippers nah my uniform
One shirt one trouser slippers nah my uniform
Oya oya oya rabi
Come take my pain away my pain away oooohhh far away
Oya oya oya rabi
Come take my pain away my away oooohhh far away
Back in the days in my villa
When I be dey rock e my slippers
Man dem be dey talk I no see me dem
Many badmouth I no hear dem
Story come Change dem dey notice
Just dey give God the glory
Cos no be sey me I too holy
Rag to riches Omoh nah God did
Chasing my dreams that's the life I'm involved in
Down on my knees I dey pray every morning
Sey the young boy e go go many places
Uhnn uhnn uhhnn uhnnnn
When the glory come dem go show dem go notice ebhhh
Oya oya oya rabi
Come take my pain away away oooohhh far away
Oya oya oya rabi
Come take my pain away away oooohhh far away
Written by: Arowolo Edmond
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...