album cover
Better days
1
Music
Better days was released on June 10, 2026 by Eddie b as a part of the album REBORN
album cover
AlbumREBORN
Release DateJune 10, 2026
LabelEddie b
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM114

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Eddie B
Eddie B
Performer
Arowolo Edmond
Arowolo Edmond
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Arowolo Edmond
Arowolo Edmond
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Eddie B
Eddie B
Producer

Lyrics

Yeah yeah ahh
Call me Eddie B
Ohh lord of mercy uhh ahh ahh
Show me your mercy ooh ohh now ahh
All this karashika
They wan kill pesin
I no dey send pesin
I dey find my way
Oluwa cover me
Me I'm chasing my money
As I Show some love to street
**** still dey snitch
Better better days ahead
I've been chasing my muller
I don tire for sapa
Ori iyami ma sho mih
Better better days ahead
I've been chasing my muller
I don tire for sapa
Ori iyami ma sho mih
Sometimes I say allihamdulilah
For all the blessings wey I dey find
So many **** 6ft down
As I dey live I thank baba God
No be sey I too sabi
No be sey I getti steeze
Omo lile sha le mi oo
Baba sha Lon ba mi shey oo
Wetin my eyes don see
Omoh my mouth no fit talk
Mama dey pray for me
And my brothers dey show me love
Dey want to spoil my life ahh
Oluwa dey my side
Anything wey dem try? Omoh
Ohh lord of mercy
Uhh ahhhh
Show me your mercy
All this karashika
They wan kill pesin
Ahhh!!
Shebi oluwa ni shola
Me I oh de le for mi o de kin bother
Shugbon for my time mo ma take over
Omo to be lama bend over
E ba mi womo to le sedi balabala
Sedi bolobolo tole Shedi bemben
You fit gimme one wey no get bobo
But I no need one wey don get oscro
Sometimes allihamdulilah
For all the blessings wey I dey find
So many **** 6ft down
As I dey live I dey thank baba God
No be sey I too sabi
No be sey I getti steeze
Omo lile sha le mi oo
Baba sha Lon ba mi se oo
Better better days ahead
I've been chasing my muller
I don tire for sapa
Ori iyami ma sho mih
Better better days ahead
I've been chasing my muller
I don tire for sapa
Ori iyami ma sho mih
Written by: Arowolo Edmond
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...