album cover
SURPRISES
2,535
Hip-Hop/Rap
SURPRISES was released on September 26, 2025 by ECHO CREEK LTD as a part of the album SURPRISES - Single
album cover
Release DateSeptember 26, 2025
LabelECHO CREEK LTD
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM71

Credits

PERFORMING ARTISTS
Teejaytalksick
Teejaytalksick
Rap
COMPOSITION & LYRICS
Joshua Mtamakara Te-erebe
Joshua Mtamakara Te-erebe
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
TUBASE
TUBASE
Executive Producer

Lyrics

It's getting serious
It's getting physical
Only money can cure my craze
Underrate that boy is a big mistake
I dey move by sweat and grind
Even though say I get
I no dey move by grace
All the kele go swear them bad
Till they see my doings
You go see their face
Only see myself through God's eyes
No dey take advise for this life
We all first timers
Why you wan whine man
I dey chop my bread no be three slice
Big boy I dey full of surprises
And the way I dey move dey too stylish
And I get new Barnie wey dey Spanish
Dem wan put padlock for my free spirit
Big boy I dey full of surprises
And the way I dey move dey too stylish
And I get new Barnie wey dey Spanish
Dem wan put padlock for my free spirit
Big boy I dey full of surprises
And the way I dey move dey too stylish
And I get new Barnie wey dey Spanish
Dem wan put padlock for my free spirit
No do am
No try am
Breakthrough I no need compliance
When I dey stu
Make dem call ambulance
Write down
Separate your plans
Overtake them
Educate your fam
Put men's on
Make they get some bands
First impression
Say I too confirm
I dey run that milli
For three accounts
If e no go pay me
Then I don bounce
I don't know what's right or wrong
Just tell me naira
Dollar or pounds
Men for the street
Dem dey hype me
Buy my merch
Shout out who dey feel my sound
Talk my thing
I go walk my thing
Big dawg
Same mindset wey I bin get back then
When I dey dust bin
Came back
With the badboy steez
And the bag intact
So I move completely
One call to my man
We go ball
But he's not consistent
Like Rosisky
Slinging with a ten/ten
Henny for the system
She talking freaky
Late nights
Six figures to my mom of course
No forget my bros
And aunties
Back then we dey play from the back
Now one through pass
Catch me celebrating
Same name on the back of the shirt this time
But I ball in a brand new league
Peng thing told me
That I'm acting strange
Girl this is a brand new me
Wetin go be
Might just not be
If you no go work
Then you no fit chop
Only money can cure my craze
Underrate that boy is a big mistake
I dey move by sweat and grind
Even though say I get
No dey move by grace
All the kele go swear them bad
Till they see my doings
You go see their face
Only see myself through God's eyes
No dey take advise for this life
We all first timers
Why you wan whine man
I dey chop my bread no be three slice
Big boy I dey full of surprises
And the way I dey move dey too stylish
And I get new Barnie wey dey Spanish
Dem wan put padlock for my free spirit
AKARAKA
Written by: Joshua Mtamakara Te-erebe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...