album cover
album cover
00:00
02:55
00:00
03:02
Past 7 Days
Waka was discovered most frequently at around 45 seconds into the song during the past week

Lyrics

[Verse 1]
Though it’s hard when you don’t see results
But don’t let them remove you from the source
Me I go dey carry on like clock
I’m an over comer in the Lord
All of them wey gather go report me
Money from my bad company dey rush in
Look how far my mommy’s prayer brought me
My journey not an ordinary one
[PreChorus]
Because as time goes by
Oh my God
You fulfill my undercover desire
Plenty wars
But you saved me from them
Documentation of my life
Will be a story of amazing joy
How time flies
And we made it from here
[Chorus]
I been dey waka waka go left
When my mate Dey order Uber
My leg been Dey cover distance
When man pikin never too fine
Now I dey waka waka go left
Na state dey gimme visa
My neck dey follow glitter
I’m blessed if you really think am
[Verse 2]
It's Don Jazzy again o
Boya ke lo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma Peme
Keep on moving forward never ever pembe
Never leave my money matter unattended o ah
Boya k’elo sempe
Eni ba roku siwa oun lo ma peme
Carry yokozuna challenge me accepted
The way I dey pose na so I dey Denge, oh, ah
[PreChorus]
Because as time goes by
Oh my God
You fulfill my undercover desire
Plenty wars
But you saved me from them
The documentation of my life
Will be a story of amazing joy
How time flies
And we made it from here
[Chorus]
I been dey waka waka go left
When my mate dey order Uber
My leg been dey cover distance
When man pikin never too fine
Now I dey waka waka go left
Na state dey gimme visa
My neck dey follow glitter
I’m blessed if you really think am
I still dey waka waka go left
Written by: Jackson Okpeku, Michael Collins Ajereh, Promise Ekpe
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...