album cover
This year
32
Hip-Hop
This year was released on November 21, 2025 by Zaddyeko Entertainment as a part of the album This year - Single
album cover
Release DateNovember 21, 2025
LabelZaddyeko Entertainment
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

PERFORMING ARTISTS
JA3
JA3
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
jarikre ogheneovo Jaden
jarikre ogheneovo Jaden
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Z3NA
Z3NA
Producer

Lyrics

Who would have thought na my guy go blasphem my name
when na our two Dey always Dey
Who would hv guessed the Amadi no go help with my pain - e go only help me maintain
Nawa
or when I Dey my lowest na my guy go wan use em for me
Buh now me I don vex If I ever I asked u for sumtin no worry abeg
I swear
Cuz Omo this year cuz Omo this time by next year me i know say everything go better me I know say everything go sup
cuz Omo this year e no too bad buh Omo next year me I know say everything go better as long as I Dey alive to talk em again
I no go fit let d pressure get to me even though wan sup I go read from psalms to Genesis
kolo
that gee wey don Dey form sensima me I no go talk e go better if I Dey for solo
Sabi
Nobody know how d Koko really b na only me Sabi I Dey mash em Dey go with chesterfield
Guy
if e too sure for u melanin i no go complain but u no go find another like me
I swear
Ashanti 1, 2, 3 testing 2x
I no wan see for my domot if u need help ask ur serious bf
and if they no get na u know how u Dey pick dem
I don finally bag degree with one chance buh na since I Dey reason where I go use em
Week by week me I’m getting older so I gats make em there’s really is
Written by: jarikre ogheneovo Jaden
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...